
kelvyn boy - billionaire كلمات أغنية
oh no no yi yi
oh no no yer yer
dj breezy, on the beat
oh no no yer yer
all everythin’ i need
i dey get cos i geti money
all the girls follow me
cos of the money they wan’ f_ck with me
n0body flex on me
for ma area i be the gee
(and if you don’t know)
i go do am again make you see
i be billionaire
down down down down
down down down down
and if you see me in my
agbada ‘gbada ‘gbada ‘gbada
you can call me
oga o oga o oga o oga o
i be billionaire
down down down down
down down down down
you can call me alhaji (alhaji)
chillin’ for the beach in labadi (labadi)
pull up in na rover ‘rari (ferrari)
bad man watch n0body (watch n0body)
abrate pa a ma si dwa mu
me wɛ sika beberee wɔ me bɔtɔm’
me wɛ sika bebеree wɔ me bɔtɔm’
me wɛ sika bebеree wɔ me bɔtɔm’ ɛ
all everythin’ i need
i dey get cos i geti money
all the girls follow me
cos of the money they wan’ f_ck with me
n0body flex on me
for ma area i be the gee
(and if you don’t know)
i go do am again make you see
i be billionaire
down down down down
down down down down
and if you see me in my
agbada ‘gbada ‘gbada ‘gbada
you can call me
oga o oga o oga o oga o
i be billionaire
down down down down
down down down down
call me billionaire, cos i get money
cos i geti money
i just dey chop am nyafo_nyafo
i just dey chop am nyafo_nyafo
i be billionaire and i geti money
and i just dey chop am
nyafo_nyafo nyafo_nyafo nyafo_nyafo
nyafo_nyafo nyafo_nyafo ɛ
abrate pa a ma si dwa mu
me wɛ sika beberee wɔ me bɔtɔm’
me wɛ sika beberee wɔ me bɔtɔm’
me wɛ sika beberee wɔ me bɔtɔm’ ɛ
i be billionaire
down down down down
down down down down
and if you see me in my
agbada ‘gbada ‘gbada ‘gbada
you can call me
oga o oga o oga o oga o
i be billionaire
down down down down
down down down down
كلمات أغنية عشوائية
- u s d a - corporate thuggin' كلمات أغنية
- utopia - all smiles كلمات أغنية
- utopia - alone كلمات أغنية
- utopia - always late كلمات أغنية
- utopia - another life كلمات أغنية
- utopia - burn three times كلمات أغنية
- utopia - call it what you will كلمات أغنية
- utopia - caravan كلمات أغنية
- utopia - chapter & verse كلمات أغنية
- utopia - cosmic convoy كلمات أغنية