
kel cypha - god of miracle كلمات أغنية
kel cypha (verse one)
nothing like that mehn
kel cypha…
you say, you say!
“clears throat”
you see ehmmm?
oga pontius pilate, enter new year with one leg
some church rat, plus high men, dem don dey pray for my death
some say i change, climate, like murpheus i just rym it
lamba goma like jayjay, orkuoto ekeneze like goje, oya go jain!
me i dey general market dey sell my market
i hear from judith and caleb say blow na grace of god, no be by talent
police sef see mе as target before i takе shortcut, dem knack a man palette
i no get money for wallet, last night i spray for club, this na tears after death
i spent cold nights on a rough sea…
i’m so far gone like the north east…
rugged like ripped up jeans…
i heavy i dey pour spit…
shock like adam when he burst eve…
like herdsmen i dey nurse beef…
the lord taketh and the lord gives…
plus i came with punchlines wey dey burst t__th…
uncle dia (second verse)
see the way i dey bounce through the valley of the shadow of death
even devil sef e gas to confess
say the boy get ororo for head
see the way him dey dey flow easy no stress
now they try to put a hex on me, heaven says h_ll no this one is blessed
now reminiscing how the life that i’m living right now was my prayer request
well they thought that they buried a seed but i germinated
congratulations, glad i made it
even when the industry is saturated
i’ma reach the peak till they ask how we did it
jibi rayuwa na toh abin mamaki
كلمات أغنية عشوائية
- greta van fleet - down to the river كلمات أغنية
- adalberto alvarez - leccion de amor كلمات أغنية
- patrik - spadina ave كلمات أغنية
- zephyr 21 - tu vaux mieux que moi كلمات أغنية
- earth, wind & fire - let's groove كلمات أغنية
- suli4q - free will or destiny (ft. cornell gorman كلمات أغنية
- анфиса ибадова (anfisa ibadova) - ну-ну (well-well) كلمات أغنية
- иней (iney) - пойдем со мной (go with me) كلمات أغنية
- phyno & olamide - ladi كلمات أغنية
- lee ann womack - nightwind كلمات أغنية