
keasungs - i'm done كلمات أغنية
ahhhhhhhhhh
aahahhhhhhhh
i’m done
omo me and this love thing is done
cos this breakfast too quick reach my turn
just like that my heart don dey burn
now she wan dey call me want me
no go dey bother about how i survive
leave me alone make i dey manage my life
i no want to bother about wetin you do me
apologies no go fit heal me
so no worry
i wan be me
e no easy but i go dey ok
so no worry, no worry me noooo
i carry you matter for my head dey walk around
i don tell my people say i go bring you come town
i too love you for myself and i put you for plan
but your matter don cast for real
i’m gone
see like this like this i’m on the run
go meet that your guy wey make you cum
cos me i no entertain this your talk
no come here dey whyne me
no go dey bother about how i survive
leave me alone make i dey manage my life
i no want to bother about wetin you do me
apologies no go fit heal me
so no worry
i wan be me
e no easy but i go dey ok
so no worry, no worry me noooo
i carry your matter for my head dey walk around
i don tell my people say our doings go loud
i too love you formyself but ou no love me back o
e pain me o, e pain me o
ahhhhhhhhhh
aahahhhhhhhh
كلمات أغنية عشوائية
- justin torres - i'm gone كلمات أغنية
- danzel - what is life كلمات أغنية
- nephilim - lord of fear كلمات أغنية
- lil' yachty - mamacita (feat. rico nasty) كلمات أغنية
- ray davies - the man upstairs كلمات أغنية
- 마틴스미스 - 알고싶어 كلمات أغنية
- marco & seba - show me the way* كلمات أغنية
- bon scott - seasons of change كلمات أغنية
- sammy & falsetto - momento كلمات أغنية
- mandisa - prove me wrong كلمات أغنية