
kcee - dem go hear word كلمات أغنية
[intro]
it’s mystro on the beat, baby
eh eh eh
slim daddy
e_money
kcee!
[chorus: kcee]
dem go hear word oh, eh
dem go hear word oh (dem go dey hear)
dem must to hear word oh (i say dem go hear)
dem go hear word oh
[verse 1: kcee]
sharp girls on the dance floor
play the music dem dango (dunno)
my rude girls dem a jango
n0body can test when we come through
shey you dunno dunno o
plenty things you dunno o
ai, see me just dey fly like this
thank god for the life i live
who i be?
wetin be this?
wey baba god dey bless me like this
hear the gbedu with the baseline on it eh
based on logistics, pakara to this
[hook: kcee]
gra_ga_ga_ga_ga_ga_ga_ga_gan
langanza
dem go hear word
e_le_le_le_le_le_le_le_le_le
kokose
them go hear word oh
eh, dem go hear word o
eh eh eh
dem must to hear word o
ooh wee, eh
dem go hear word o
[verse 2: tekno]
slim daddy
when the gbedu enter dem dey feel am oh
ukwu atoka ka mmanya o
when the gbedu drop o, dem dey feel am oh
amaka come make we shokoto
unu ga egbu mmadu eh eh
na wetin she tell me
unu ga egbu mmadu eh eh
my brother you go k!ll person
na wetin she yarn me
oh yeah
unu ga egbu mmadu eh eh
my brother you go k!ll person
na wetin she yarn me
say baby pause and rewind eh
baby girl i like the way you whine eh
anything you want you can have it
talky talky talky you go ride it
[hook: kcee]
gra_ga_ga_ga_ga_ga_ga_ga_gan
langanza
dem go hear word
e_le_le_le_le_le_le_le_le_le
kokose
dem go hear word o
eh, dem go hear word o
eh eh eh
dem must to hear word o
ooh wee, eh
dem go hear word o
[outro]
who i be?
wetin be this?
wey baba god dey bless me like this
hear the gbedu with the baseline on it eh
based on logistics, pakara to this
gra_ga_ga_ga_ga_ga_ga_ga_gan
langanza
dem go hear word
e_le_le_le_le_le_le_le_le_le
kokose
dem go hear word
كلمات أغنية عشوائية
- nickelback - the betrayal (act iii) كلمات أغنية
- ray blk - doing me كلمات أغنية
- turminha da natureza - funk do caramelo كلمات أغنية
- salsha & devano - always in love with you كلمات أغنية
- cameron booth - you just want attention كلمات أغنية
- p heir - l'appel du vide كلمات أغنية
- mario william vitale - like lil kim where do i begin ? كلمات أغنية
- stan - htipa كلمات أغنية
- otis stacks - sorry كلمات أغنية
- edu chociay feat. matheus & kauan - pote de nutella كلمات أغنية