
kaysaint - one cash out (living soul) كلمات أغنية
omo the matter long
how i wan start to dey explain
so many things wey man dey face
plenty pass wetin we dey chase
baba bamishey
make my struggles no go in vain
if i no make am who i go blame
put my enemies into big shame
rosullu allahumo
kemi mashey jabole
steady money come my way
kin party after party ehh
ohh aje ehh
aje ko wa miri
owo ko wamiri
ire ko je temi ehh
one cash out
wey go change my story
make dem call me thе glory
kalanu ko wamiri (2x)
yeh ehh uhhhh
i hustle еvery night kosowo
i still bomb many site ko dey jorawon
e con dey be like ojoro
y i con dey hustle without getting paid
my mama tell me make i no rush
ibiti made mo ma debe
i keep my head up
mio dey kanju
temi ba shi wa
ire ti shinbe
am a living soul (2x)
i keep praying say make i blow
jugbedu lafun won kan majo
that big gbedu wey go gbe mi far away
toh ma gbe won trabaye
ti mio ni le shalaye ehh
one cash out
wey go change my story
make dem call me the glory
kalanu ko wamiri (2x)
many more money go dey come my way
no body fit to stop my grace
jah dey home and away
i pray to god for more blessing (2x)
كلمات أغنية عشوائية
- felukah - what she does كلمات أغنية
- 137 (us) - drinking in gethsemane كلمات أغنية
- the vibrators - nazi baby كلمات أغنية
- elyafourteen - карета كلمات أغنية
- andrei lucas - from another planet كلمات أغنية
- diyar pala - ama neden كلمات أغنية
- пикник (piknikband) - искры около рта (sparks near the mouth) كلمات أغنية
- mão morta - carta de ano novo 1963 كلمات أغنية
- jazz mino - shy كلمات أغنية
- gary louris - mr. updike كلمات أغنية