
karis ipaga & victor ad - simple life (refix) كلمات أغنية
karis ipaga
omo
victor ad
abeg come clear this men wetin sup
waba
victor ad
love in the morning and love in the night
go for vacation and thank god for life
mama i made it and this is the life
one that me choose and me no compromise
so simple life and peace
that is all i need
simple life and peace
that is all i need
yea yea
simple life and peace
that is all i need
simple life and peace
tha be all me need yea
karis ipaga
snake wey no know road (leavе am make e loss)
show am the way (ambulancе go be your bus)
wetin i see for ghetto no be to talk
na movie wey you suppose sit_down dey watch
simple advice, if you no get doe
be yourself my brother no go over do
no allow social media to deceive you
for this lagos packaging na the koko
imagine now say you get better raba
food kperere, family dey buga
normally dem go say tha one na ritual
but no go send, just simple life
waba
victor ad
so simple life and peace
that is all i need
simple life and peace
that is all i need
yea yea
simple life and peace
that is all i need
simple life and peace
tha be all me need yea
karis ipaga
big ups to my gees, nikki and kento
if na rap i ready blow any igbo
i dey naija but ghana dey feel my flow
flows too deep like ashawo kpekus
emi ni sharp guy, i no fit dull dull
big dreams e be like tems bum bum
make dem dey talk o, say i too wor wor
eishhh
na money be fine bobo
like this now say i don get better raba
my fans kperere, mumsy dey buga
i know na dem go talk say i do ritual
me go dey my house dey chop my burger
victor ad
love in the morning and love in the night
go for vacation and thank god for life
mama i made it and this is the life
one that me choose and me no compromise
so simple life and peace
that is all i need
simple life and peace
that is all i need
yea yea
simple life and peace
that is all i need
simple life and peace
tha be all me need yea
karis ipaga
omo me need no stress
big ups to victor ad
it’s your one and only, karis ipaga
omo simple life, understand?
like this say money dey
mumsy dey okay
waba
كلمات أغنية عشوائية
- m zonnnne - lavender كلمات أغنية
- delaruà - canada freestyle كلمات أغنية
- sophie - good good thing going on (final) كلمات أغنية
- abdullah - distant lights / sot weed كلمات أغنية
- alison wonderland - safe life كلمات أغنية
- red vox - jumped the gun كلمات أغنية
- max austin - i'm the captain (monkey d. luffy rap) كلمات أغنية
- бровченго (brovchengo) - лентяй кавер (lazy cover) كلمات أغنية
- sunshine christo - i can see كلمات أغنية
- leon lugor - la friendzone كلمات أغنية