
kaima obiakor - after ball كلمات أغنية
u no say after ball na music (b_a_ll)
go step in, park
if u no step in, u no fit park am
which car u dey use
u say, lexus
e say which car i dey use
e say rolls_royce
na the answer
how you get am
he no fit answer
we investigate am
we con find an 1k odds from sportybet niger
one more question
he con vex
i say one more question
he con calm down
what was the stake
was the next question
fear catch am like grip cause he no wan answer
we ask am again
he con answer
wеtin he talk
he say 100 naira
naira naira naira(naira,….naira)
100 naira naira naira naira(naira…naira)
100 times 1k no bе 100k naira, naira,naira
where u get ur own rolls_royce
u dey lie 4 us here mr. man
we go beat u for hear bossman
na only cause dem call u oga
we go allow u go run house
(run_house, run_house,run_house, run_house, run_house)
كلمات أغنية عشوائية
- maybe fane - reprieve كلمات أغنية
- lupe - till that day كلمات أغنية
- goodbyealex - gossip girl كلمات أغنية
- cross vault - the all-consuming كلمات أغنية
- tamta - den eimai oti nomizeis كلمات أغنية
- whereisxan - ikiki1 كلمات أغنية
- queen - now i’m here (live at summer sonic, tokyo, japan, 2014) كلمات أغنية
- lil flan$ - olympics كلمات أغنية
- faultline avenue - the hardest part كلمات أغنية
- wbm swavi - rrack race (feat stolo stacks) كلمات أغنية