
kaestyle - my dealer كلمات أغنية
[intro]
oh my dealer
oh my dealer
oh my dealer
[verse 1: kaestyle]
for this bad economy
na him this barney one dey try dey corner me
i tell am say i no go fit to let am bother me
she tell me say i f_ck up she go need apology
apology for what?
this is unjust
abena if you’re tired you can leave of course
she tell be say i’m jealous she gon need my trust
someone tell her that we fell of i don’t need your love
[chorus: kaestyle, omah lay]
oh my dealer
oh my dealеr
oh my dealer, i wan entеr canada
oh my dealer
oh my dealer
give me visa, i wan enter canada
oh my dealer
oh my dealer
oh my dealer, i wan enter canada
oh my dealer
oh my dealer
give me visa, i wan enter canada
[verse 2: omah lay]
i’m suffocating i’m suffocating oh
inside my envelope
i just dey let you know
again again again again
the kele wey say she learn economics
she has been helping me spend all my money
i see my destiny waiting upon me for long
apologise for wetin
because you see me for lagos
another misinformation
and now i’m losing my patience oh
wey my dealer
[chorus: kaestyle, omah lay]
oh my dealer
oh my dealer
oh my dealer, i wan enter canada
oh my dealer
oh my dealer
give me visa, i wan enter canada
oh my dealer
oh my dealer
oh my dealer, i wan enter canada
oh my dealer
oh my dealer
give me visa, i wan enter canada
كلمات أغنية عشوائية
- kleenex girl wonder - we're floating now كلمات أغنية
- arkells - people's champ كلمات أغنية
- gang gang dance - lotus كلمات أغنية
- rú - 42°c كلمات أغنية
- marquee - old snow كلمات أغنية
- flatbush zombies - ask courtney كلمات أغنية
- jayden jesse - torture كلمات أغنية
- boy named banjo - railroad cars كلمات أغنية
- blaudzun - everystep_ كلمات أغنية
- cnco - noche inolvidable كلمات أغنية