
kaestyle & omah lay - my dealer (remix) feat kizz daniel كلمات أغنية
[intro]
oh my dealer
oh my dealer
oh my dealer
[verse 1: kaestyle]
for this bad economy
na him this barney wan dey try dey corner me
i tell her say i no go fit to let am bother me
she tell me say i f_ck up she gon’ need apology
apology for what?
this is unjust
abena if you’re tired you can leave of course
she tell me say i’m jealous she gon’ need my trust
someone tell her that we fell off
i don’t need your love
[chorus: kaestyle, omah lay]
oh my dealer
oh my dealеr
oh my dealer, i wan entеr canada
oh my dealer
oh my dealer
give me visa, i wan enter canada
[verse 2: kizz daniel]
[chorus: kaestyle, omah lay]
oh my dealer
oh my dealer
oh my dealer, i wan enter canada
oh my dealer
oh my dealer
give me visa, i wan enter canada
[verse 3: omah lay]
i’m suffocating, i’m suffocating oh
inside my envelope
i just dey let you know
again, again, again, again
the kele wey say she learn economics
she has been helping me spend all my money
i see my destiny waiting upon me for long
apologize for wetin
because you see me for lagos
another misinformation
and now i’m losing my patience oh
wey my dealer?
[chorus: kaestyle, omah lay]
oh my dealer
oh my dealer
oh my dealer, i wan enter canada
oh my dealer
oh my dealer
give me visa, i wan enter canada
oh my dealer
oh my dealer
oh my dealer, i wan enter canada
oh my dealer
oh my dealer
give me visa, i wan enter canada
كلمات أغنية عشوائية
- david t lomax - draco star كلمات أغنية
- young cloudd - время (time) كلمات أغنية
- karli june - home team كلمات أغنية
- scorn, jacksaw, craig scissorhands & needleguts - shorten my lifespan كلمات أغنية
- june takateru - grandfather clock كلمات أغنية
- сухарикрэп (cyxapukpen) - рэпоэма [rapoema] كلمات أغنية
- drebeh1 - сказка (tale) كلمات أغنية
- sidney phillips - menaceee كلمات أغنية
- black stone gh - nkroful junction كلمات أغنية
- rbd - llévame كلمات أغنية