kaehip - packaging كلمات الأغنية
packaging
it’s mr godwyn the producer
ohh
kaehip pon this one oh
package… (ye ye yee)
packaging
ogogoro be whisky
ororo na groundnut oil
my brother reason the matter oh
(reason the matter)
akara na be beans cake
kpekere na plantain chips
reason the matter oh
(reason the matter)
why you come dey tell me say chinedu don go america
(e’no concern me)
if you like you use your last card take order casket
(fake lavida local lifе)
run your race make i run my race
thе road is open for everybody
them no born me for you
let me live the life cause
life na packaging
life na packaging
(packaging)
life na packaging
life na packaging
(packaging)
life na packaging
life na packaging
(packaging)
life na packaging
life na packaging
(packaging)
spray your 1k i spray my h
why your eye come dey look my face
abi na you get the purse
(abi na you get the purse)
serve yourself you don take your own
why your eye come they look my plate
abi na you get the pot
(abi na you get the pot)
even if ogbeni pull up in another brother rose royce
(e’no concern me)
if you like you do giveaway and nothing come dey
(fake lavida local life)
pikin wey dem carry for back no know how the journey far
them no born me for you
let me live the life cause
life na packaging
life na packaging
(packaging)
life na packaging
life na packaging
(packaging)
life na packaging
life na packaging
(packaging)
life na packaging
life na packaging
(packaging)
ah ahh ah ah ah ahhh
ehh
ke ke ke ke ke ke ke krrr
life na packaging
life na packaging
(packaging)
life na packaging
life na packaging
(packaging)
slay mama for instagram
na one room you and family dey
you dey form giveaway
(packaging)
money no dey your account
you dey form say network bad
(packaging)
(packaging)
brother hold yourself, sister hold yourself
(packaging)
the way you carry yourself, naso them go carry you
but ogbeni no go over do
كلمات أغنية عشوائية
- rene - her side كلمات الأغنية
- wesley willis - dino recla (daren hacker) كلمات الأغنية
- june boii - night mode كلمات الأغنية
- stunna cold - capa lot كلمات الأغنية
- israel - nocturno كلمات الأغنية
- the walkabouts - silenci كلمات الأغنية
- art linkletter - dear mom and dad كلمات الأغنية
- itễu - tự kỷ كلمات الأغنية
- hako - darilmaca yok كلمات الأغنية
- minnie pearl - looking at fellers كلمات الأغنية