jvsh - living legend كلمات الأغنية
i dey pray make we go
far pass the eye can see
all my troubles behind me
yeah yeah
on this journey i saw
strong men wey don fall down
but i’m still on my ten toes
i dey high off life
i’m barely sober
i got j town swag on drip
dem no gats tell you
leave pride put ear for the matter
i’m trying to tell you
i be real one
even better i be living legend
living legend
nothing come easy
you just gotta maintain
not еven these flows wеy dey bust your brain
sh_t takes time
months years
but i’m done tryna shed these tears
anytime you start e go be like say na joke
gats look front bad belle dem go choke
this na free wisdom e no dey for school
best believe when i say
i dey high off life
i’m barely sober
i got j town swag on drip
dem no gats tell you
leave pride put ear for the matter
i’m trying to tell you
i be real one
even better i be living legend
living legend
i be living legend
make i carry my music and put am for road
if you don’t know e be jvsh coming with the flow
better clear road clear road
for jayo jayo
i dey high off life
i’m barely sober
i got j town swag on drip
dem no gats tell you
leave pride put ear for the matter
i’m trying to tell you
i be real one
even better i be living legend
living legend
كلمات أغنية عشوائية
- michael aguilar - breathe كلمات الأغنية
- finn matthews - a million and one كلمات الأغنية
- corina smith & amenazzy - aunque me lo niegues كلمات الأغنية
- kit major - lost in my head كلمات الأغنية
- dolorres - fluffy dice كلمات الأغنية
- maka pna - envidiosos كلمات الأغنية
- sam erikson - boyfriend كلمات الأغنية
- 1the9 - paradise كلمات الأغنية
- césar cortez - cuando eras mía - bachata كلمات الأغنية
- desperadorain - voicemail كلمات الأغنية