justice toosleek - only your lips lyrics
when you kiss me
the b_tterflies wey dey for this earth they tease me
cos girl you please me
so it is risky
for any girl to come say she wan drag me with you baby
cos na only your love wey dey hungry me o
from morning till the evening io
and if you no be mami water then e no dey exist
ofure see ofure
na me and you go dey
si_re ni ima zi ilolo
i no go use you play
ofure ofure o
na me and you go dey
si_re ni ima zi ilo lo lo lo lo lo lo lo
only your lips
your lips
all i wanna kiss
only your lips
your lips
all i wanna kiss
only your lips your lips
all i wanna kiss
only your lips
i wanna kiss girl
every day
beautiful beautiful
how you smile at me
my number 1 fan you are
so twinkle pretty star
and i go chase you up and down o go crazy o
wetin be that wey i no go do for baby o
my honey wey dey give me sugar
wetin i go do without you girl?
i just wanna spend forever kissing your lips o
ofure ofure o
na me and you go dey
si_re ni ima zi ilo lo lo lo lo lo lo lo
only your lips
your lips
all i wanna kiss
only your lips
your lips
all i wanna kiss
only your lips your lips
all i wanna kiss
only your lips
i wanna kiss girl
every day
كلمات أغنية عشوائية
- alexxx! - plan b lyrics
- maxw3ll - we lyrics
- logan matthew barnes - shooting stars lyrics
- caziah rashad franklin feat. eniola anna abioye & kirk franklin - like a tree lyrics
- oh the larceny - big big life lyrics
- defcee & messiah musik - shortcuts lyrics
- zoan - bless you lyrics
- miguel marôco - till you do lyrics
- uberdope - wereldbekend lyrics
- peter himmelman - woman with the strength of 10,000 men lyrics