
judaka maybach - gbedu like nicotine كلمات أغنية
intro
hey yo j
bbg ent
verse 1
like a we come first
like b we god bless
like c we correct
oshey to xp, cause after the trip to olamide’s, then the hennessy enter body
and that’s how i lost opportunity, of getting signed by the og
chorus
see dem people, wey i dey see for inside koro omo i hail
if this jam no make them find me come to inside koro, omo i don fail
but, this my gbedu no go close, give them like this, еnter body like nicotine
say my gbеdu no be to go home, give them like this, enter body like nicotine
verse 2
2 sec 2 sec 2 sec 2 sec, omo everywhere don clear
you see this chicks on sits, why can’t she come dance
omo i light that thing down stairs, i still can’t feel my legs
so i slap her ass like will shawty no dey wondering
because after here na crib,(crib) am gon make you sweat
the thing go be like film, but that’s the life we live
i’m going hard on this b_tch like she be my wifey
if you hear my scores, you no go wan follow me fighting
i’ve been dropping so hot no cold like since 90s
and if i no get, the ladies no go fit despise me
hook
oya hang your legs for wire, yea, bbg, yea
oya hang your legs for wire yeah yeah
chorus
see dem people, wey i dey see for inside koro omo i hail
if this jam no make them find me come to inside koro, omo i don fail
but, this my gbedu no go close, give them like this, enter body like nicotine
say my gbedu no be to go home, give them like this, enter body like nicotine
كلمات أغنية عشوائية
- soncap - trails كلمات أغنية
- refuzion - meet again كلمات أغنية
- asidde - designers shit كلمات أغنية
- yeat - bë quiet كلمات أغنية
- outlawofficialll - koja peydat konam? كلمات أغنية
- ismael rivera - besito de coco كلمات أغنية
- dick annegarn - blues de londres كلمات أغنية
- drefgold - ghostbuster كلمات أغنية
- elias rønnenfelt - doomsday childsplay كلمات أغنية
- bubble guppies cast - the abracadabra dance كلمات أغنية