
jovi - god di kam كلمات أغنية
a don meet_up men them way dey sabi shak!
a don meet_up chap dem way dey sabi nack!
pikin dry, only throat, but yi fit swallow pipe
man d finish blow ya chap, the send yi back
we dey for thère, coast clear, ma eye red a lockam with cup nière
all ma other men them, they just want na beer
a tanap crate, crate disappear
way way man d kam d men them get for fear
ma foot don comot ground a dey me now na for air
man d bolo inside studio anytime the whole year
like ma sheo tight ontop that chair
at first a get time now a no care
kind kind flow over flow bo e no fair
na once in a blue moon ma flow over rare
d men them over soft all wuna na rotten pear
anyman call me a go ask yi weti be the plan
you want take me go wuside way you no hold plan
man d breeze lek a tanap corner fan
perika no worry, hold d cent usam pay ya trang
just touch down we dey for bambili
d life na weti cef make a d feel the breeze
a take sp_ce sotey all d men dey no fit breath
a bad pass all d men dem but dey no fit gree
time way money dey girl dey d call ma phone
money mbolé dey like all man just forget my number
a check say men them really like me, na for dey a blonder
ask me side way all them go a no fit know
man don see all kana thing only for sika dough
pays no d first helep talent make yi grow
all d men dey no fit learn because dey over know
a bolé lewa bolo jam so a use my head
a get bed, a no go lie a no d use the bed
a get blood look my eye see how the matter red
mboko no fit die the thing d only spread
just touch down we dey for bambili
d life na weti cef make a d feel breeze
a take sp_ce sotey all d men dey no fit breath
a bad pass all d men dem but dey no fit gree
كلمات أغنية عشوائية
- greyson relix - reservoir dog كلمات أغنية
- ritchie & the runarounds - lost in the crowd كلمات أغنية
- keller cox - tired كلمات أغنية
- $uzicazz - lige nu pt 2 كلمات أغنية
- spaz1e - the rookie كلمات أغنية
- svvord - norespect كلمات أغنية
- carah shu - headache كلمات أغنية
- murat evgin - şehit كلمات أغنية
- marty willson-piper - high down below كلمات أغنية
- rafael sousa - pra sempre كلمات أغنية