
josh liberty - olufemi كلمات أغنية
(intro)
you nu dey use me play
you nu dey fail e me aaa
(chorus)
olufemi (x3)
olu hi yi yi
(verse 1)
you nu dey use me play hey
you nu dey fail e me hey
ti ki ba se fun ooh hey (x2)
if nu be say na you
hey dem for dun do me juju hey
iwo no oba mi hey
iwo ni aye mi
aye aye aye
hi yooooooooo
yoooooo yoooooooo yoooo yooooooooo
yo yo yo yo yooooooooooooooo
yo yo yo yooooo yo yoooo
(chorus)
olufemi (x3)
olu hi yi yi
(verse 2)
me follow you if you go
me nu fiti do without you
me go livi my life for you (x2)
me nu care wetin dem do
this your love nu dey gеt part two
this your love nu dey do jaru
this your love nu dеy play
wayo wayo way wayo hi yoo
this your love nu dey play wayoo_ooh
this your love ni dey play wayoo_ooh
jesus love nu dey play wayoo_ooh
wayo wayooo
(chorus)
olufemi (x3)
olu hi yi yi
(outro)
olu aye aye
aye aye
oh_ou aye aye aye aye
oh_ou aye aye aye aye
كلمات أغنية عشوائية
- bing crosby - i'll capture your heart كلمات أغنية
- eeeks - pet city كلمات أغنية
- ringgo 5 - promise كلمات أغنية
- piruka - clara كلمات أغنية
- tory trex - 3 horas da manhã كلمات أغنية
- oceanlights - teratas كلمات أغنية
- tribo da periferia - entre a vida e a morte كلمات أغنية
- the last rhyme - run it كلمات أغنية
- n.w.a - 100 miles and runnin' (clean) كلمات أغنية
- gunna & offset - beat da case كلمات أغنية