
jonz (ng) - holy كلمات أغنية
intro:
wombolo wombolo
(if dem wan to hear we go tell dem anything)
wombolo, wombolo wombolo
(if dem wan to see we go show dem many things)
wombolo wombolo
(if dem wan to know we go yarn dem everything)
baby, baby wombolo
(we just dey dey hustle, make man no go sin)
chorus:
holy, holy
pure white, spirit making man feel blessed
holy, gimme holy water
run the good, run the bad, run the ugly
holy, holy yes i’m wholly
my life, so high you can’t control me now
h_rny, my gyal
so ungodly, but me i too holy
verse 1:
yah omo olomo
one day you will see me no more
no dey joke with omo ologo
wey go love you gon, gon, gon
ololo
country bitter pass alomo
life, e choke mе pass olosho
so i just need vibes, wey go make mе feel
chorus:
holy, holy
pure white, spirit making man feel blessed
holy, gimme holy water
run the good, run the bad, run the ugly
holy, holy yes i’m wholly
my life, so high you can’t control me now
h_rny, my gyal
so ungodly, but me i too holy
vesre 2:
i don pray for things i tire
dis love you know say you say na scam
my life i play am like dice
sad tales
so i jam colorado
make e fly me pass arizona
you no send me, i no send you we no fit carry corona
make we dey
chorus:
holy, holy
pure white, spirit making man feel blessed
holy, gimme holy water
run the good, run the bad, run the ugly
holy, holy yes i’m wholly
my life, so high you can’t control me now
h_rny, my gyal
so ungodly, but me i too holy
outro:
holy, holy
pure white, spirit making man feel blessed
holy, gimme holy water
run the good, run the bad, run the ugly
holy, holy yes i’m wholly
my life, so high you can’t control me now
h_rny, my gyal
so ungodly, but me i too holy
كلمات أغنية عشوائية
- mazizo musical - otro llega del pasado كلمات أغنية
- jay z - trouble [explicit] كلمات أغنية
- sacha sacket - hail كلمات أغنية
- sacha sacket - stay كلمات أغنية
- sacha sacket - halo كلمات أغنية
- maisie - war كلمات أغنية
- sacha sacket - how low? كلمات أغنية
- sacha sacket - jove كلمات أغنية
- sacha sacket - what you are كلمات أغنية
- sacha sacket - hallowed (show me how) كلمات أغنية