
jonz (ng) - donald trump كلمات أغنية
(chorus)
they make plans to see i fall
they want break me to my bones
i don fight dem on my own
i stand strong like donald trump
this music na my soul
comot go slow for my front
don’t give a d_mn at all
mommy
(verse 1)
they want treat me like i’m psycho
i keep writing with my biro
i no quarrel, i no fight
everyday for the thief, one day for the owner
my n_gga
don move my speaker
buy ice and cigar
what a life we are living, no
still
i’ll try, i’mma level up
win
with my guys them ma run it up
only jah be the plug wey fit gimme support me i need the cord wey go boost my charger
(chorus)
they make plans to see i fall
they wan break me to my bones
i don fight dem on my own
i stand strong like donald trump
this music na my soul
comot go slow for my front
don’t give a d_mn at all
mommy
(verse 2)
i know say the days are getting dark but
when i move you know i don’t look back o
no dey call me if you’re not my bank
on god, oh girl
truly
see the way wey they wan fool me
every day e be like movie
i go find my way, no dey try me lade
no go fall again
oh my genie
no more story
no forsake my life oh yea
i dey wait you for side oh yea
oh yeah
(chorus)
they make plans to see i fall
they wan break me to my bones
i don fight dem on my own
i stand strong like donald trump
this music na my soul
comot go slow for my front
don’t give a d_mn at all
mommy
كلمات أغنية عشوائية
- pity sex - dandelion كلمات أغنية
- zirko & ousman (sks crew) - mental bdh كلمات أغنية
- said the whale - first time since the first time كلمات أغنية
- problem - best pussy كلمات أغنية
- boathouse & ajani jones - native sun كلمات أغنية
- rock wright - gello كلمات أغنية
- blake whiteley - raise the bar كلمات أغنية
- caribou - your love will set you free كلمات أغنية
- slaughtbbath - sacrilegious reprisal كلمات أغنية
- conor - aikido كلمات أغنية