johnny drille - believe me كلمات الأغنية
what have you done to me
i no know, oh yeah
what have you done to me
i no know oh
believe me
believe me
believe me
e gats be you
i need you
i need you for my family
believe me
believe me
e gats be you
i need you
i need you for my family
it must be you
it must be you o anwuli
i need you
i need you for my family
it must be you
it must be you o anwuli
i need you
i need you for my family
oh baby o
been in love with you for days
i don dey wait you for so long
sho mọ
i’m crazy o
girl, i’m crazy over you
na wetin man go do to make you know
wetin you wan believe if you no believe me
i will not deceive do not deceive me
and my love go pass the love you give me
if i fall your hand abeg delete me
wetin you wan believe if you no believe me
i will not deceive do not deceive me
and my love go pass the love you give me
if i fall your hand abeg delete me yeah
baby, baby, baby
what have you done to me
i no know, oh yeah
what have you done to me
i no know
believe me
believe me
believe me
e gats be you
i need you
i need you for my family
it must be you
it must be you o anwuli
i need you
i need you for my family
oh pretty, pretty
my pretty pretty
make i give you my name
oya follow me let’s go
bend down low
follow me make we go
oh pretty, pretty
my pretty pretty
make i give you my name
oya follow me let’s go
bend down low
follow me make we go
wetin you wan believe if you no believe me
i will not deceive do not deceive me
and my love go pass the love you give me
if i fall your hand abeg delete me
wetin you wan believe if you no believe me
i will not deceive do not deceive me
and my love go pass the love you give me
if i fall your hand abeg delete me yeah
كلمات أغنية عشوائية
- luke bryan - here's to the farmer كلمات الأغنية
- the korgis - everybody's got to learn sometime - 2852741 كلمات الأغنية
- euphonik feat. zandra - it's a fine day كلمات الأغنية
- mendi - lepiej późno niż wcale 2 كلمات الأغنية
- bonnie mckee - stud muffin كلمات الأغنية
- mc bomber & shacke one - berlin boom bap battle rap كلمات الأغنية
- rudeboi of the colectiv - sakit كلمات الأغنية
- los auténticos decadentes - un osito de peluche en taiwan كلمات الأغنية
- deorro, pitbull & elvis crespo - bailar كلمات الأغنية
- dwin - heaven كلمات الأغنية