joeboy - door كلمات الأغنية
joeboy ‘ pon deck
i wanna talk about the things
i wanna talk about the things wey i dey feel (things wey i dey feel)
i no dey say what i no mean
so if i tell you sey i like you e be real (ye)
you got me confused (eh)
i’m in the mood (eh)
ye am shako what you want (eh eh eh)
me i can do
you got me confused (eh)
i’m in the mood (eh)
ye am shako what you want (eh eh eh)
me i can do
egbami ejo
no shé n shé mi omo ko shé so
abi na jazz wey you do me mi o mo
i dey for your house
oya open your door (oya oya opеn your door)
egbami ejo
no shé n shé mi omo ko shé so
abi na jazz wey you do me mi o mo
i dey for your housе
oya open your door
wetin i go talk again
wetin i go do again to show you say you be
wetin i go talk again
wetin i go do again to show you say you be
wetin i go talk again (eh)
wetin i go do again to show you say you be
wetin i go talk again (eh)
wetin i go do again to show you say you be
pull up on your matter and i’m always on time
sey na only you other girls on the side
do them chuku chuku
like sey na porcupine
and i like your way so i must say
you got me confused (eh)
i’m in the mood (eh)
ye am shako what you want (eh eh eh)
me i can do
you got me confused (eh)
i’m in the mood (eh)
ye am shako what you want (eh eh eh)
me i can do
egbami ejo
no shé n shé mi omo ko shé so (ko shé so)
abi na jazz wey you do me mi o mo
i dey for your house
oya open your door (oya oya open your door)
egbami ejo
no shé n shé mi omo ko shé so
abi na jazz wey you do me mi o mo
i dey for your house
oya open your door
wetin i go talk again
wetin i go do again to show you sey you be
wetin i go talk again
wetin i go do again to show you sey you be
wetin i go talk again (eh)
wetin i go do again to show you sey you be
wetin i go talk again (eh)
wetin i go do again to show you sey you be
eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh
كلمات أغنية عشوائية
- 2kthagoon - ocean blue كلمات الأغنية
- valley girl (band) - stranger كلمات الأغنية
- sabino - fulano كلمات الأغنية
- david near - i don't want كلمات الأغنية
- nathan k. - city lights كلمات الأغنية
- bandman savvy - piggyback كلمات الأغنية
- trae tha truth - slidin كلمات الأغنية
- sima - hashtag كلمات الأغنية
- bree - icy shady كلمات الأغنية
- the sly digs (american band) - st george كلمات الأغنية