
joeboy - count me out lyrics
i know say you dey think say me i no fit
you think say me i no reach
but i see say you no notice
but i stand fit
dem go talk
dem fit to yarn all they wanna say
but i no send the nonsense
i’m too blessed
god dey my side so you can’t stress me
as i reach here e be like magic
i know you don’t understand it ye
i drop hit
i drop smash hit
and na so e go dey
i’m never stopping ye
as i reach here e be like magic
i know you don’t understand it ye
i drop hit
i drop smash hit
and na so e go dey
i’m nevеr stopping ye
now you see me ‘pon your telеvision
everything i do na their motivation
good vibes and celebration
keep it moving with determination
so ké ma lo wa o
shine bright you can see from afar o
you can’t hold me back mo ma ja o
mo ma ja o ja o ja o
sey you no fit count me out
so you no fit count me out
just because i no dey shout doesn’t mean i don’t know what i am about ye
no fit count me out
motherf_cker no fit count me out out out
‘cause i no dey shout doesn’t mean i don’t know what i am about o na
كلمات أغنية عشوائية
- larry hernndez - división mp - live at nokia theater los angeles, ca/2010 lyrics
- luck muzik - não esquece o skunk lyrics
- migos - john wick lyrics
- the kuz - lyricist state of mind lyrics
- drużyna 2115 - sorry lyrics
- pöbel mc - kopfschmerzen lyrics
- pj harvey - river anacostia lyrics
- buchanan - hold off lyrics
- sunglasses kid - runaway lyrics
- ruger hauer - typerykset jotka polttavat pilveä avoautoissa lyrics