
jlyricz - echo كلمات أغنية
jay… soma
verse 1
people dey for street wey neva chop
while some go overseas to just go chop
even when oil dey naira dey drop
so how e go be if e come stop
some people troway face others dey watch
as our glory dey fade p-ss jeans wey wash
though me i go yan no be too much
coz those guys wey dey up no dey like such
so i go hush coz dem dey here
dem dey see and dem dey hear
chorus
as hunger just dey echo… echo
poverty just dey echo… echo
corruption just dey echo… echo
killings just dey echo… echo
echo… echo…
verse 2
i be think say by now we go don grow
but after all these years nothing to show
our democracy sef dat one na joke joke joke
coz all dem promises don turn to scope
but i go stop here coz dem no deaf
dem dey see and dem dey hear
chorus
as hunger just dey echo… echo
poverty just dey echo… echo
corruption just dey echo… echo
killings just dey echo… echo
echo… echo…
spoken word
our leaders have mole vision (they can’t see nothing)
exalted rogues blinded by vanity
all they see is the dollar sign
while over 200 innocent girls are enslaved in god knows where
a year approaches and chibok knows no laughter
we take one step forward and three step backwards
and we call that progress
when would this ever make sense?
how would this ever make sense?
كلمات أغنية عشوائية
- various artists - teenagers كلمات أغنية
- shauharty - supranakha كلمات أغنية
- elli moore - sex on the beach كلمات أغنية
- fedde le grand - same thing كلمات أغنية
- eyad tannous - ma fi hada fina كلمات أغنية
- buck-tick - 太陽に殺された (taiyou ni korosareta) كلمات أغنية
- stygal - souls collector كلمات أغنية
- nate curry - show you كلمات أغنية
- david carreira - se eu soubesse كلمات أغنية
- king's singers - bella notte كلمات أغنية