
jfortune goodman - gngsu (god no go shame us) كلمات أغنية
gngsu
god no go shame us
goodman (jfortune)
easy life….
mr government uhhh
situation dey weigh people down
situation dey weigh people down
when dem say it’s a casting down
tell babylon make dem shut down
when dem say you no fit make am
tell babylon make dem shut down
stylee stylee stylee stylee
stylee stylee stylee ah rum ba stylee
na so e go be na so e go be
na so e go be for we
money dey dangote
na so e go be for we
joyful days happy days
na so e go be for we
power dey jehovah dey
na so e go be for we
tables dey fooduu dey
na so e go be for we
inflation inflating o
wetin concern god pikin
inflation inflating o
wetin concern god pikin
tomatoes don dear for market again
wetin concern god pikin
bag of rice na 200k
wetin concern god pikin
so far dey don break
anyi ga_eri (we will eat)
onye mere ya (who did it)
jehovah jireh
so far dey don break
anyi ga_eri (we will eat)
onye mere ya (who did it)
jehovah jireh
stylee stylee stylee stylee
stylee stylee stylee ah rum ba stylee
money dey dangote
na so e go be for we
joyful days happy days
na so e go be for we
power dey jehovah dey
na so e go be for we
tables dey fooduu dey
na so e go be for we
so far dey don break
anyi ga_eri (we will eat)
onye mere ya (who did it)
jehovah jireh
so far dey don break
anyi ga_eri (we will eat)
onye mere ya (who did it)
jehovah jireh
so far dey don break
anyi ga_eri (we will eat)
onye mere ya (who did it)
jehovah jireh
so far dey don break
anyi ga_eri (we will eat)
onye mere ya (who did it)
jehovah jireh
god no go shame us
selah
كلمات أغنية عشوائية
- avias - fake people كلمات أغنية
- padi - perjalanan ini كلمات أغنية
- tinieblas - face of their god كلمات أغنية
- reinxeed - spirit lives on كلمات أغنية
- regurgitate - copious head carnage كلمات أغنية
- katharsis - painlike paradise كلمات أغنية
- avias - belize كلمات أغنية
- padi - sahabat selamanya كلمات أغنية
- tinieblas - birth of darkness كلمات أغنية
- reinxeed - 1912 كلمات أغنية