
jesse nation - goosebumps كلمات أغنية
goosebumps
your body
k!lla
when you smile
you dey give me goosebumps
your body sugar
every move got me feeling alive
why the kele fine like this
omo to shan
toh set
erima when you smile like that
girl you dey gimmi goosebumps
kokobiko
come make i give you no be ko ko bi lo dark skin girl no be chocko milo
girl you dey give me goosebumps
give me goosebumps eiyeh
kokobiko
come make i give you no be ko ko bi lo
dark skin girl no be chocko milo
girl you dey give mе goosebumps
give me goosеbumps eiyeh
interlude
girl 1: hmm you see as e take look me just now? i swear, this guy serious o
girl 2: serious ke? you sure say no be just vibes? cos all these guys sabi carry big talk
girl 1: no be joke o! e talk say e wan tell e mama about me! you know wetin dat one mean, abi?
girl 2: hmmm… okay o, but e talk papa? na when dem talk papa you go know say e no dey play
girl 1: chill. e talk mama and papa join. plus, e talk say e wan buy me lambo!
girl 2: ah ah! lambo? babe, you gats hold this one tight o
tight…
(music fades back in, leading to the next verse.)
tell me everything wey you wan do
every little thing that you wan do
for you i go spend all of my money o
baby make i buy you a lambo
way you dey wine e dey rotate
rotate e yo
rotate e yo
sufree dey move this your low waist
low waist e yo
low waist e yo
i feel like i like you girl
i go tell my mama say i like you girl uwam
i feel like i want you girl
i go tell your papa say i want you girl for uwam
kilomiti
change your style
oya
pretty petty
smile for the cam
oya
pretty petty
girl i dey gbadun your vibe
gbadun your style
kilomiti
change your style
oya
pretty petty
smile for the cam
oya
pretty petty
girl i dey gbadun your vibe
gbadun your style
i feel like i like you girl
i go tell my mama say i like you girl uwam
i feel like i want you girl
i go tell your papa say i want you girl for uwam
kilomiti
change your style
oya
pretty petty
smile for the cam
oya
pretty petty
girl i dey gbadun your vibe
gbadun your style
كلمات أغنية عشوائية
- carla thomas - love among people كلمات أغنية
- new west - call me when you hear this song كلمات أغنية
- deefive - mrs me (july 21st) كلمات أغنية
- salmo - ho paura di uscire / remix prod.skioffi / كلمات أغنية
- resetmylove - i've had enough كلمات أغنية
- skrattatchy - feelings كلمات أغنية
- kapanga - la taberna كلمات أغنية
- mrt - me gusta كلمات أغنية
- james letter - verses from the reel (freestyle) كلمات أغنية
- dj kovi & mc mikri maus - get bize كلمات أغنية