jeremhy - this life كلمات الأغنية
ye ay ye ye ye woah
call me jeremhy awnn awnn woah woah
my brother man (my brother man)
my brother man ahn
‘sunboy
my brother man otipe gan
wey i don do that freestyle and the hit song
my niqqa man otipe gan
when we dey waka from the street to the junction
e no easy for bad man to get joy
bad man no get label or symbol
i getie no choice kini mofeso
for my street people talking about us
no matter how manage you live this life
yawa go dey (yawa go dey)
no matter how far you dey distance
or far away o (or far away)
no matter how manage you live this life
yawa go dey (yawa go dey)
no matter how far you dey distance
or far away (or far away)
if i no get if i get
i swear dem no want me
only reason why people wanna chop me
dem beg u for help tell you sorry
jah blessings go shine no man stopping yehh
me hustle for money cos i want peace
i pray on my knees early morning
no bother me please i no want sh_t
as i dey on my own i no compete yehh
time go speak one day yehh
everything go dey okay yehh yehh
man go pray for that grace woah woah
so our promises no go fail
no matter how manage you live this life
yawa go dey (yawa go dey)
no matter how far you dey distance
or far away (or far away)
no matter how manage you live this life
yawa go dey (yawa go dey)
no matter how far you dey distance
or far away (or far away)
from kid, boy must to be a man oh
dem pray make i fall but me i stand oh
na forward ever no reverse oh
anything you wish me i wish you back oh
my gees for street no dey smile o
so many things for mind no long cap ooh
for hood i dey man go faji woah woah
anything wey dem talk no concern o
my brother man otipe gan
wey i don do that freestyle and the hit song
my niqqa man otipe gan
when we dey waka from the street to the junction
e no easy for bad man to get joy
bad man no get label or symbol
i get no choice kini mofeso
for my street people talking about us
no matter how manage you live this life
yawa go dey (yawa go dey)
no matter how far you dey distance
or far away (or far away)
no matter how manage you live this life
yawa go dey (yawa go dey)
no matter how far you dey distance
or far away (or far away)
yawa go dey
or far away
yawa go dey
or far away
كلمات أغنية عشوائية
- crafty teen - dead demons كلمات الأغنية
- downfvll - blowin up كلمات الأغنية
- diante do trono - aleluia (hillsong global project) كلمات الأغنية
- puerto candelaria - amor y deudas كلمات الأغنية
- senpu feat. mansour - wave كلمات الأغنية
- abigail lapell - down by the water كلمات الأغنية
- santiago lobo - renacer كلمات الأغنية
- amber liu - stay calm كلمات الأغنية
- carlo corallo - un letto كلمات الأغنية
- vito (david rebollo) - 2.cartas al alma كلمات الأغنية