
jaywillz - problems كلمات أغنية
so many problems dey
i just wanna live my life
let n0body come with motivate
i just wanna do enjoyment
one day e go reach me
make i do my snap with cheese
let n0body come with motivate me
i just wanna do enjoyment, whoa_ah
so, from a distance (far away)
mindin’ my business (far away)
don’t wanna fall victim, oh no
carry your distress (far away)
only god wey holy
don’t let dem whine you (shade)
don’t wanna fall victim, oh no
take away this stress (far away)
before i kolo, make i enjoy myself (ayy_ayy)
sunday, i go praise the lord (ayy_ayy)
i’m movin’ majestical (ayy_ayy)
make i no kolo, so, i enjoy myself (ayy_ayy)
sunday, i go praisе the lord (ayy_ayy)
i’m movin’ majestical (ayy_ayy)
n0body care, n_ it’s your cry
pull up in thе benz, dem kind
pull up in a g_wagon (g_wagon)
for my country, na crime
yeah
’cause when it’s god’s time, n0body fit stop am
n0body go cl_ster
make n0body buss am
n0body fit touch am
pray, make i no dodge am
pray, make i no rush am
make i no hit you down
so, from a distance (far away)
mindin’ my business (far away)
don’t wanna fall victim, oh no
carry your distress (far away)
only god wey holy
don’t let dem whine you (shade)
don’t wanna fall victim, oh no
take away this stress (far away)
before i kolo, make i enjoy myself (ayy_ayy)
sunday, i go praise the lord (ayy_ayy)
i’m movin’ majestical (ayy_ayy)
make i no kolo, so, i enjoy myself (ayy_ayy)
sunday, i go praise the lord (ayy_ayy)
i’m movin’ majestical (ayy_ayy)
كلمات أغنية عشوائية
- kevin atwater - call of duty كلمات أغنية
- gel - anni 80 كلمات أغنية
- marko abend - du und ich كلمات أغنية
- ella fitzgerald - woe is me كلمات أغنية
- gentlemens club - 1999 كلمات أغنية
- dirty honey - rolling 7's (live) كلمات أغنية
- boofpaxkmooky - better with you كلمات أغنية
- electric six - getting into the jam (2025 remaster) كلمات أغنية
- vukica veljović - vrele usne كلمات أغنية
- deradoorian - digital gravestone كلمات أغنية