
jaywillz - concentrate كلمات أغنية
rollboy
man need to concentrate
’cause the one wey i get
i swear, it’s not enough for me (never never)
this kind thing fit make a man craze oh (craze, craze, craze oh) a
hustle from mornin’ ’til night
yet, it’s not enough for me
i’ve been tryin’ just to focus
i’ve been livin’ on a low cost
’cause man no get strength for the gee plus
carry my own like jesus (carry your cross)
man don been climb bus
if you get sense, no dey make noise
did all the things that i could
i don’t think i need to prove it oh
so, i just want to de_y_y my own
i no want wahala
no give me palava oh
so, i just want to de_y_y my own
i no want wahala
no give me palava oh
yeah
wetin man never see
where man never go (hmm_mm)
i don go okokomaiko
i don see many men go
hmm
inside life, koleyewon
give them all, koleyowon
life is a mathematics
solve your own jagbajantis
i’ve been tryin’ just to focus
i’ve been livin’ on a low cost
’cause man no get strength for the gee plus
carry my own like jesus (carry your cross)
man don been climb bus
if you get sense, no dey make noise
did all the things that i could
i don’t think i need to prove it oh
so, i just want to de_y_y my own
i no want wahala
no give me palava oh
so, i just want to de_y_y my own
i no want wahala
no give me palava oh
so, i just want to de_y_y my own
i no want wahala
no give me palava oh
so, i just want to de_y_y my own
i no want wahala
no give me palava oh
i just want to dey oh, ah
no dey give me stress, eh
henny and i
coke and loud, i go stair
كلمات أغنية عشوائية
- katie malco - brooklyn (alternate version) كلمات أغنية
- wolfstorm - our pride كلمات أغنية
- نوال الزغبي - burj al hamal - برج الحمل - nawal el zoghbi كلمات أغنية
- tism - cunts v cunts (strafgesetzbuch law version) كلمات أغنية
- mlody shati - talizman كلمات أغنية
- alex (@sickkalexx) - dico no - idea كلمات أغنية
- jessemelancholy - glitter كلمات أغنية
- mon doux saigneur - art vivant كلمات أغنية
- fleeky bang - #longlive كلمات أغنية
- empress of - cura (von boch remix) كلمات أغنية