kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

jay kizzy - payment slip lyrics

Loading...

i need that payment slip
give me the payment slip
i need that payment slip (bro)
give me the payment slip
if you de send me screenshot ajeh
make e be payment slip
i need that payment slip
give me the payment slip

person wey dem born with funds
no fit know the sh_t wey my eyes don see
i fit look good outside but guy
na me know watin my eyes de see
many, many sh_ts don sup on low
but i still put my hopes on g
person wey fall fit stand again
na why as i fall me i rise again
f those haters wey no want my shine
deep down them no fit afford my kind
see as i de shine them wan off my light
but i get god them no fit low my st__ze
you say your girl no sabi sing you no sabi your girl
i make her kneel in front of me omoh she sabi handle mic (say)

i need that payment slip
give me the payment slip
i need that payment slip (bro)
give me the payment slip
if you de send me screenshot ajeh
make e be payment slip
i need that payment slip
give me the payment slip
my guy don dey on colos
destiny helper he go unfollow
he don dey cry since then
eyes be like person wey get apolo
she say she love me mouth
she wan de use my head (but)
she no fit use the one on top
so i give her the one below

working all day through weekend
money be main thing
back in those days we dripping on
rags and sacks
now i pull up in louis vui
my b_tch gon’ pull up in mercedes
if you ain’t talking money
don’t near me
i just wanna be your man
stacks on stacks i get paid on the daily
tell me what is it you want
you f_cking wan
guns and game i’m on the throne
i just wanna be the one u calling on
eyes on the bag that is what i’m counting on
for the money, i’ve done many things
put this song on repeat
anytime i pull up with my squad
you know it’s a banger with jay kizzy
we can go bank to bank
we can go for milli for milli
money keep making me busy
ice on my wrist
i still want richard millie
we can go bank to bank
we can go milli for milli
money keep making me busy
ice on my wrist
i still want richard millie

i need that payment slip
give me the payment slip
i need that payment slip (bro)
give me the payment slip
if you de send me screenshot ajeh
make e be payment slip
i need that payment slip
give me the payment slip

my guy don dey on colos
destiny helper he go unfollow
he don dey cry since then
eyes be like person wey get apolo
she say she love me mouth
she wan de use my head (but)
she no fit use the one on top
so i give her the one below

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...