
jasën blu - u remind me (2020 pidgin acoustic) كلمات أغنية
Loading...
see de thing about you, wey dey catch, my eye
na de same thing wey go make me, to change my mind
e still dey hard me to explain, but omoge, i go try
siddon wella, e go take_i small time, no be lie
i sabi one shawty, i swear she look, just like you
her smile be like say na same mama, born she and you
innocenti, but plenty man dey steady knack am, for skool
na there my mind go when i look at you..
see you remind me of a girl, that i, once knew
see her face whenever i, i look, at you
you won’t believe all of the things, she put, me thru..
this is why i just can’t get with you
you remind me of a…aw babe
see her face whenever i…
you won’t believe all of the things…aw babe, huh
this is why i just can’t get with you…
كلمات أغنية عشوائية
- disciple - sermon كلمات أغنية
- jason upton - happy كلمات أغنية
- blues traveler - unable to get free كلمات أغنية
- alogia - janelas كلمات أغنية
- fiona apple - angel كلمات أغنية
- she him - london كلمات أغنية
- gerry rafferty - where i belong كلمات أغنية
- kenny chesney - when i see this bar كلمات أغنية
- little boots - beat beat كلمات أغنية
- texas - we can work it out كلمات أغنية