jasën blu - otojometa كلمات الأغنية
ay, turn me up a lil bit on the microphone
rest in peace, bigtyme..
slow down, omo you don try
plenty plenty hustle, same ol’ life
igboro no dey smile for naija
na wetin man pikin go do
that’s why i sing to you
slow down, let’s play around
uhn, let’s play around
in case you need a reminder
omo this na jasën blu
so when your mind need to relax
i come to your rescue
so call your favorite oaps
pon di radio
make dem play dat jasën blu
pon your stereo
already you know
i be your brown shuga
when i get home
i’ma write a song about you now
when it comes to lovin’, it’s nothin
i got you more than enough
uh, and i keep it one hunnid
and solid never to fall
una wey believe in me
i got nothing but love
for your beautiful souls
ahh…una wey been wait for me
idobale n’mo wa o
mo ki yin
eyin temi o t’ojo meta, aaahhh
e ti ri mi, o t’ojo meta, aaahhh
to all my people dem
wey dey hold me down, aaahhh
jasen_i blu your padi
don dey for town, aaahhh
eyin temi o t’ojo meta, aaahhh
e ti ri mi, o t’ojo meta, aaahhh
to all my people dem
wey dey hold me down…aaahhh
jasen_i blu your padi
don dey for town….aaahhh
eyin temi o t’ojo meta, aaahhh
e ti ri mi, o t’ojo meta, aaahhh
to all my people dem
wey dey hold me down…aaahhh
jasen_i blu your padi
don dey for town….aaahhh
كلمات أغنية عشوائية
- blake - with or without you كلمات الأغنية
- feat noe blakroc - hard times (feat. noe) - blakroc كلمات الأغنية
- bliss - evening sun كلمات الأغنية
- bleeding through - the truth كلمات الأغنية
- blind lemon jefferson - pneumonia blues كلمات الأغنية
- blind blake - you gonna quit me blues كلمات الأغنية
- fray - rainy zurich كلمات الأغنية
- infinite - elite (cf) song كلمات الأغنية
- blinded by faith - consortium y2k كلمات الأغنية
- blind stare - the silent song كلمات الأغنية