kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

james bks - wetin u go choose كلمات أغنية

Loading...

oh wahala dey, but follow your dreams
in the struggle your energy go dey shine
go come
in the garden of lilies, you be the wild bloom
dance like say na dream
let your essence resume

papa say make you book, but your soul dey fly
wetin you go choose, wetin you go choose?
dem go talk, dem go look
but your wings dey high

mon papa m’a dit file droit pour s’intégrer
j’ai préféré suivre mon chemin pour briller
briller, briller, briller!

ah hé, aaah hé
oh ah hé

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغنية الشائعة حالياً

Loading...