
jaethevert - fancy jollof كلمات أغنية
vanilla
it’s jaethevert
boost up a n_gga
make you vibe to my rhythm
life is a lotta
fine things i wanna ummm
but you doubting a n_gga
but ain’t see no jigga
who gan swing ah needle
girl wa jogede
brekete eh
run the matter me nah kiss and tell
e be we be the oga for this cartel
be my woman make i be your nnene
make i tell you one thing (yeah)
many things wey dey make a man think (yeah)
you know i got the energy got the biggie engine (yeah)
many things wey go make you like me (yeah)
and me i fit to swear i no fit do you bad thing (yeah)
‘cause my things na original things (yeah)
hey me girl, come make we reason bad things (yeah)
the kind things wey go make you find peace in your life
yeah
this love be making e my thing e dey long
the way you wine it girl i can’t get enough
shey make i put inna your fancy jollof
and i love girls wey dey ring my ding dong, so me tell her
this love be making e my thing e dey long
shey make i put inna your fancy jollof
umm uhh mama yo mama yo
shey make i carry go
love
i’ve been searching for so long never seen anyone like you
what i feel
can’t go back to the place that i’ve been without you
it’s true yeah
no other girl push my b_ttons like the way that you do
you know say i gat you for true yeah umm
mami mami mami mami yeah
you know that man ah got you for days
mami mami mami yeah
omo make i carry this your waist
‘cause i dey eye you for days
die ontop of your case
you got a man feel some.kind way
make i tell you one thing (yeah)
many things wey dey make a man think (yeah)
you know i got the energy got the biggie engine (yeah)
many things wey go make you like me (yeah)
and me i fit to swear i no fit do you bad thing (yeah)
‘cause my things na original things (yeah)
hey me girl, come make we reason bad things (yeah)
the kind things wey go make you find peace in your life
yeah
this love be making e my thing e dey long
the way you wine it girl i can’t get enough
shey make i put inna your fancy jollof
and i love girls wey dey ring my ding dong, so me tell her
this love be making e my thing e dey long
make i put inna your fancy jollof
umm uhh mama yo mama yo
shey make i carry go
كلمات أغنية عشوائية
- agoraphobic nosebleed - druggernaut jug fuck كلمات أغنية
- grits - tennessee bwoys كلمات أغنية
- outlawz - outlaw 2000 كلمات أغنية
- jackson 5 - call of the wild كلمات أغنية
- hazel oconnor - reason كلمات أغنية
- lucky dube - jah live كلمات أغنية
- reo speedwagon - break his spell كلمات أغنية
- antony santos - sin ti كلمات أغنية
- eels - i'm your brave little soldier كلمات أغنية
- sarah brightman - tell me on a sunday كلمات أغنية