
jachi - bad blood كلمات أغنية
you stab me for back and smile for my face
you still dey vex when i give u small sp_ce
if na u tell me wetin u go do
shey u go dey with who no like u
instead i go keep enemy for my home o
makachukwu i rather dey alone
to sleep with u is f_ckin dangerous
cuz i can feel the bad blood between us
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
i can feel thе bad blood bеtween us
eh eh eh eh еh еh eh
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
i can feel the bad blood between us
the second u comot for my place
you left footprints wey i no fit trace
buh as ur plan no work with mr who
now u run back to ur mugu mumu
patient dog go chop big bone
so i must wait for who be my own
even though ur face no too look serious
still i can feel the bad blood between us
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
i can feel the bad blood between us
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
i can feel the bad blood between us
bad blood bad blood bad blood eh
i can feel it between us aha
shoutout to my niga cashmilli aha
and my boss too
am out
كلمات أغنية عشوائية
- g law - rooted كلمات أغنية
- januszeł vlog - boli mnie łeb كلمات أغنية
- recluse & the monsturr - snes كلمات أغنية
- the walkabouts - hard winds blowin' كلمات أغنية
- diljit dosanjh - jatti كلمات أغنية
- obeijie - vip كلمات أغنية
- jake daniels - what's love كلمات أغنية
- miguel bregolle - lágrimas trancadas كلمات أغنية
- bernardo barata - corações ao alto كلمات أغنية
- mikemadebandz - kalashnikova كلمات أغنية