j-weezy (joshua obodo) - everything كلمات الأغنية
original badboi
it’s j_weezy naa
dem tell me say you no good for me
say you no need my energy (ye o)
dem tell me say you no care for me
say you go run and leave
if i no get money
(wàn sò wi kpe)
omo kekere le leyi o
(skiborobo)
omo gba ko je màrè o
say i dey do give away o
say u no like my way o
say u no know my name
she say baby don’t bother
you’re my everything
say if the money no dey
she go dey for me
baby don’t bother no o
you’re my everything
say if thе money no dey
she go dеy for me
it’s j_weezy na
kò mà sòsò kù sò (yebo)
jè kà fùn wàn
(onyeka ka ka onyeka ka ka)
yeah yeah
kò mà sòsò kù sò (yebo)
jè kà fùn wàn
(onyeka ka ka onyeka ka ka)
yeah yeah
morenike i need you in my life
ololufe would you be my wife
you gotta i don’t even mind
girl i don’t even mind
cus everything na lie o ye yeah
(wàn sò wi kpe)
omo kekere le leyi o
(skiborobo)
omo gba ko je màrè o
say i dey do give away o
say u no like my way o
say u no know my name
she say baby don’t bother
you’re my everything
say if the money no dey
she go dey for me
baby don’t bother no o
you’re my everything
say if the money no dey
she go dey for me
it’s j_weezy na
kò mà sòsò kù sò (yebo)
jè kà fùn wàn
(onyeka ka ka onyeka ka ka)
yeah yeah
kò mà sòsò kù sò (yebo)
jè kà fùn wàn
(onyeka ka ka onyeka ka ka)
yeah yeah
كلمات أغنية عشوائية
- matheus mosa - minha casa كلمات الأغنية
- qtronz - percy waste كلمات الأغنية
- victory over the sun - half-silvered mirror كلمات الأغنية
- muf maf - dance كلمات الأغنية
- justin hunna - shade كلمات الأغنية
- коммунизм (communism) - карабин (karabin) كلمات الأغنية
- rasmus fløe lind - dreng كلمات الأغنية
- gobsmacked - black socks كلمات الأغنية
- zarina - добьюсь كلمات الأغنية
- yxungdy970 - #ukdrillrock كلمات الأغنية