kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

izytunes – bless me كلمات اغاني

Loading...

[intro: mauricestar]
yeah, yeahhh
ohh na na na… yeahh
mauricestar
izytunes beats (on the beat)

[verse 1: mauricestar]
oluwa come bless me now
cos i want to make my dough
e don tey i wan settle down
with my babe i wan build my home
baba god this na my prayer
oh god want this paper
this year don dey go
man sef don dey old
as e dey be i don dey kolo (… oohhh no no no)
i no be quitter
i want it now now no be later
bless me with money make me greater
i no wan beggi beggi baba never
person wey dey work
suppose to dey chop
baba fill my cup with your blessings from above
make you show me love make i pull up in a porche
i don too hustle lord this pain e too much
[chorus: izytunes]
eledumare bless me (bless me)
make you bless me (bless me)
alubarika follow me (follow me)
alubarika follow me (follow me)
eledumare bless me (bless me)
make you bless me (bless me)
alubarika follow me (follow me)
alubarika follow me (follow me)

[verse 2 : izytunes]
eledumare bless me
make you sort me
i no want audio money
me i want better moneeeyy (eeyy)
‘cos if you done bless me before
abeg still bless me again
i no want to suffer again
i just want to follow my mate
see bless me, bless me
‘cos guy man when dey trek
no hate benz
make you bless me, bless me
‘cos guy man when dey squat
no hate roof
make you bless me, bless me
‘cos guy man when dey suffer
no hate to flex
make you bless me, bless me
‘cos guy man when dey work
him no hate to chop
[chorus: izytunes]
eledumare bless me (bless me)
make you bless me (bless me)
alubarika follow me (follow me)
alubarika follow me (follow me)
eledumare bless me (bless me)
make you bless me (bless me)
alubarika follow me (follow me)
alubarika follow me (follow me)

[verse 3: mauricestar]
lord you said e’rything happen for a reason
but i don’t know the reason you’re withholding my blessings
show me the way let me speed up to my destination
for which you created me to function with no hesitation
i heard you said your time is the best
that’s why i been wait’n on you to prove what you said
i’m weak now make me strong my life in a mess
no retreat no surrender i need your ‘s’ on my chest
i wanna blow
i wanna make myself proud even more
i want the whole world just to know
that you’re by my side even though
you’re a billion miles away
on your throne you still fight my foes
though i’m grateful for everything
the life i live ain’t mine make it ever green
change my situation now till the very end
i wanna live in luxury
e’rything shining as evidence
[chorus: izytunes]
eledumare bless me (bless me)
make you bless me (bless me)
alubarika follow me (follow me)
alubarika follow me (follow me)
eledumare bless me (bless me)
make you bless me (bless me)
alubarika follow me (follow me)
alubarika follow me (follow meee e)

[outro: izytunes, mauricestar]
bless me, bless me
follow me, follow me
bless me, bless me
follow me, follow me

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...