
iyanya - love & trust كلمات أغنية
mad ohh
original
i let bygones be bygones
’cause i no wan use my gun
i thought you were the right one
oh well i guess i was wrong
you dey always give me stories
but na you wey i dey high like kpoli
and everybody told me
i go dey form agidi eh
strong head e no good oh
na only ke dey feel my pain right now
i thought you were here to stay
had it been i know
strong head e no good oh
na only me dey feel my pain right now
i thought you were here to stay (stay)
na love i love
na trust i trust
(na lovе i love, na trust i trust, na love i love)
na lovе i love
na trust i trust oh
na love i love oh
na trust i trust oh
na love i love
na trust i trust
but e land me for c_n_l
do my head like say photo
na from clap wey dance dey start
na love i love
na trust i trust
but e land me for c_n_l
do my head like say photo
na from clap wey dance dey start
wetin i no do for you
cut off all my girls for you
got me feeling like fool, i’m confused, is this you?
wetin i go do for you
sha bi di bi di du
sha da da da da da da da
oh da da da
strong head e no good oh
na only ke dey feel my pain right now
i thought you were here to stay
had it been i know
strong head e no good oh
na only me dey feel my pain right now
i thought you were here to stay (stay)
na love i love
na trust i trust
(na love i love, na trust i trust, na love i love)
na love i love
na trust i trust oh
na love i love oh
na trust i trust oh
كلمات أغنية عشوائية
- in this life - one year alone, that´s a long time observing كلمات أغنية
- @ (at) [band] - major blue empty كلمات أغنية
- persephone mythos - nitecore كلمات أغنية
- candace coker - bare and bones كلمات أغنية
- la adictiva - la roca كلمات أغنية
- soulmass - in fate's thralldom كلمات أغنية
- shell beach - agitation divine كلمات أغنية
- かめりあ (camellia) - flow arrow كلمات أغنية
- dxngelo - stronger كلمات أغنية
- jd rock and roll - el error de tu receta كلمات أغنية