ivd - bolanle lyrics
[verse 1]
pepper them
pepper them oh
bolanle get boyfriend
wey dey misbehave
she get boyfriend
wey no like to spend oh
she get boyfriend
he too dey kaku
she get boyfriend omo ijebu eh
she enter her dm
she see omope
omope folahan bolanle
bolanle s’ope oh
she enter her dm
or’omo better oh
gbo si nu chevrolet baby
abi o fe fe ese sa o
[chorus]
pepper them bolanle pepper them oh
pepper them bolanle pepper them oh
pepper them bolanle pepper them oh
pepper them bolanle pepper them oh
ha who no like better thing
who no like better thing
bolanle like better thing
she too like better thing
who no like better thing
who no like better thing
bolanle like better thing
she too like better thing
[verse 2]
all the way from epe to lekki
bolanle don turn person
bolanle don turn person wey dey buy hennessy sef for person
bolanle ma ti gbera
bolanle ti je jackpot
to ba ri bolanle ni si’n oloun o ti je gbogbo cactus
[chorus]
pepper them bolanle pepper them oh
pepper them bolanle pepper them oh
pepper them bolanle pepper them oh
pepper them bolanle pepper them oh
who no like better thing
who no like better thing
bolanle like better thing
she too like better thing
who no like better thing
who no like better thing
bolanle like better thing
she too like better thing
كلمات أغنية عشوائية
- death classic - ayuwoki lyrics
- даня подмаркой (danya podmarkoy) - butterfly lyrics
- todaysdesert - листопад (leaf fall) lyrics
- eddie boyd - something good will come to me lyrics
- copter4016882 - mild weather lyrics
- montell fish - i just wanna fell your love again lyrics
- deadshinee - zanax x lyrics
- nk (band) - master plan b lyrics
- emma castellino - but that's ok lyrics
- l'vibe - believe lyrics