ivd feat. zlatan - bolanle lyrics
pepper them
pepper them oh
bolanle get boyfriend
wey dey misbehave
she get boyfriend
wey no like to spend oh
she get boyfriend
he too dey kaku
she get boyfriend, omo ijebu eh
she enter her dm
she see omope
omope f’olahan bolanle
bolanle s’ope oh
she enter her dm
or’omo better oh
gbo si nu chevrolet, baby
abi o fe fe ese sa o?
pepper them, bolanle pepper them oh (pepper them, bolanle pepper them oh)
pepper them, bolanle pepper them oh (pepper them, bolanle pepper them oh)
who no like better thing?
who no like better thing?
bolanle like better thing
she too like better thing
who no like better thing?
who no like better thing?
bolanle like better thing
she too like better thing
all the way from epe to lekki
bolanle don turn person
bolanle don turn person wey dey buy hennessy sef for person
bolanle ma ti gbera
bolanle ti je jackpot
to ba ri bolanle ni si’n, oloun o ti je gbogbo cactus
pepper them, bolanle pepper them oh (pepper them, bolanle pepper them oh)
pepper them, bolanle pepper them oh (pepper them, bolanle pepper them oh)
who no like better thing?
who no like better thing?
bolanle like better thing
she too like better thing
who no like better thing?
who no like better thing?
bolanle like better thing
she too like better thing
كلمات أغنية عشوائية
- mount westmore - on camera lyrics
- wujek - she rly wants 2 die lyrics
- prince royce - otra vez lyrics
- interfix - disconnect lyrics
- лолита милявская (lolita milyavskaya) - папа (father) lyrics
- 伊藤美来 (miku itou) - beam you lyrics
- breadless circus - roni bounce lyrics
- yamizaki - move on lyrics
- lewis gannon - hop on the sleigh lyrics
- pixie polite - give it to ya lyrics