
itizjayr - tori story كلمات أغنية
tori story lyrics
#intro
hmm hmm hmm
yeah ah
hnmm yeah
oh ah ah ah ah
hnmm ye e hmmm ye e
yeh yeh yeh
#verse
for this kin matter
halimo dey shout
untop the case
my lanlord come house
open matter
na different shoutout
i con dey reason say
shey na me get madame
untop this matter
my landlord dey vex
say make i comot
am due for my rent
i no fit waka
where i won see to let
na thesame tori
make me leave
my pare_ en_ еn_ ent
#pre_chorus
i dont know o o
make una help mе
beg madame
wetin i for do
to make you go ma_ a _ a _ ad
i dont know o o
make una hear
my story
wetin i for do _ u _ u _u
#chorus
i dont know o o
wetin i for do
wetin i for do
for you
for you
#chorus
i dont know o o
(ah)
wetin i for do
wetin i for do
for you
for you
i dont know o o
(o wu o o ah)
wetin i for do
wetin i for do
for you
for you
#verse
i still dey waka
i waka dey tire
madame dey shout
say na me no dey tire
she want the goodies
and all her desire
as i dey hustle
i never retire
back to back
na fire for fire
everytime i tell her say
i no get the raba
she no look my side
she no even do normal
because everything she wanting
na dolchi and armani
#pre_chorus
i dont know o o
make una help me
beg madame
wetin i for do
to make you go ma_ a _ a _ ad
i dont know o o
make una hear
my story
wetin i for do _ u _ u _u
#chorus
i dont know o o
wetin i for do
wetin i for do
for you
for you
i dont know o o
(ah)
wetin i for do
wetin i for do
for you
for you
كلمات أغنية عشوائية
- i belong to the zoo - the greatest enemy كلمات أغنية
- grant landis - better كلمات أغنية
- jack uzi - uzi gang كلمات أغنية
- nct dream - my first and last (french version) كلمات أغنية
- drew b - save this last beat كلمات أغنية
- death of millions - kidnap victim #12 كلمات أغنية
- jt kidd - the minimum كلمات أغنية
- sean lee - gelato (prod. bricks on da beat) كلمات أغنية
- katy perry - small talk كلمات أغنية
- k.a.a.n. - why are u كلمات أغنية