
ital ranks - oga كلمات أغنية
commanda
ah so di tin gwaan kpess for the hood
i be the life of the party
when we pull up lamborghini and maserati
feeling like pluto presido shallipopi
make di gyal dem come to daddy
i no dey look uche face
e no be man, god ‘en grace
bad energy give me sp_ce
n0body fit take my place
oga oga kpata kpata oga oga oga
oga oga kpata kpata oga oga oga
we the boys from the south side we got paid
now we create a vacuum
na grace, no be man power
if your money can swim, n_gga let’s swim
f_kpekpea bounce back etufe
all my haters in the fled, mie nyife
mele woa anyɖà le ekadzi abe kpɔtufe, mie ŋtɔ mie nyife
finally akatɔ ƒevia do awuyi ele ve wo (ele ve wo)
dzidudua trɔ zu anyi do agbame nawo ele te wo
hey hey mie nyife, mie mi ge abe atsike
trenches boy i get love for my people
i can’t drive but mi still buy a vehicle
this no be sickle (this be oga)
oga oga kpata kpata
oga oga oga
oga oga kpata kpata
oga oga oga
i get before no be property
say no to poverty
the money enter come party
two lamborghini before thirty
i no dey look uche face
e no be man, god ‘en grace
bad energy give me sp_ce
n0body fit take my place
oga oga kpata kpata oga oga oga
oga oga kpata kpata
oga oga oga
كلمات أغنية عشوائية
- palmowski - nie zasypiaj كلمات أغنية
- lordmoon - why كلمات أغنية
- isolas - maison margiela 2 كلمات أغنية
- lucinda williams - santa claus wants some lovin' كلمات أغنية
- dcg brothers - body count كلمات أغنية
- moro h - pégase كلمات أغنية
- актрайф (actrife) - bulba the panazhenovy cat كلمات أغنية
- grems - mc search كلمات أغنية
- the starbems - fighting fate كلمات أغنية
- feltz or f3ltzyy - mystery كلمات أغنية