
illbliss - judge كلمات أغنية
you wey dey try to remove sand
from the eye of another man
first remove the long log wey dey your eye
who you be to judge
you wey talk another person own
if you no dey sin then cast your stone
wey i dey go tomorrow only god know
who you be to judge
as you dey point me 3 fingers point back
standing on my own track nosa by my right
this life no be fight like you think it is let the lord judge
not you what do you know about the next person
everyday a new lesson of life he 38 still no get wife
she 44 still living with folks single of 2 they crucify but i testify
all fingers not equal
situations vary dealing with the crisis on a daily
all man get cross for him shoulder
though i never speak up that don’t mean am so stuck up
you can like to just shut up
you not perfect even your last step no too correct
you never know the unspoken bullsh_t people go through
leave the rest to my man nosa
you wey dey try to remove sand
from the eye of another man
first remove the long log wey dey your eye
who you be to judge
you wey talk another person own
if you no dey sin then cast your stone
wey i dey go tomorrow only god know
who you be to judge
wetin she dey work wey she take buy range
aristo concubine for politicians
you wan see people dead like morticians
side commentary you hate for the f_ck of it
mr a don dey deck him wife again ehen
mrs b don dey trek wey im car ehen
mr c don dey loose weight not fate?
i pray god go sanctify your whole mind state
if you pure cast the first stone
you dey forget say na only god get the whole throne
i dey see your black hat abeg my guy bone
i suggest you remain for your own zone
all man get cross for im shoulder
though i never speak up that don’t mean am so stuck up
you can like to just shut up
you not perfect even your last step no too correct
you wey dey try to remove sand
from the eye of another man
first remove the long log wey dey your eye
who you be to judge
you wey talk another person own
if you no dey sin then cast your stone
wey i dey go tomorrow only god know
who you be to judge
كلمات أغنية عشوائية
- amazarashi - フィロソフィー كلمات أغنية
- barney - bj's song كلمات أغنية
- amenra - children of the eye كلمات أغنية
- dj snake feat. max frost - broken summer كلمات أغنية
- ogi - passagem كلمات أغنية
- smrtdeath - alone كلمات أغنية
- alec benjamin - swim until you love me كلمات أغنية
- luis coronel - eres (mi bella fan) كلمات أغنية
- 강전한 feat. 윤딴딴 - 우연이라도 كلمات أغنية
- casa blanca - abandonado كلمات أغنية