ikivose - spek كلمات أغنية
verse
mi a introduce miself
i be ikivose
flow so wet, like say na faucet
money on my mind, still dey for my pocket
na me be the plug, na you be the socket
i de light up the game, call me the rocket
any small chance, i’m quick lock it
talk anyhow, you go kick bucket
drip too cost, e nor de market
ogbeni you sef comot song
make song de outside
ẹ̀wo ni ẹ̀wo ló ń ṣe
dem go hear am
wetin de worry you
i’m not the type, that you wan conjure
camera, lights what’s next na action
my head dey burn, i nor get caution
i be sweet boy, call me le croissant
pre_chorus
i get dada o
i get raba o
i get banana o
i get swagger o
and i go spray you dollar o
spray you dollar o
and i go spray you dollar o
spray you na na
na na
chorus
joromijo, joromijo
joromijo, joromijo
joromijo, joromijo
joromijo, mijo
joromijo, joromijo
joromijo, joromijo
joromijo, joromijo
joromijo, mijo
verse
you see sweet boy like me
you already don know say
don know say, don know say
i be ashawo
meet me for gbara oh
don’t call me ogbara oh
yara oh, meet me for iyara oh
omo de yi, lately ó ní pé ohun ò má rape mi
lately she tell me say she wan taste me
icing girlie really wanna lace me
ko kin waste time
sharply she de call me for facetime
fresh g face card nor de decline
gbọ́ mi oluwa lo design am yeah
pre_chorus
i get dada o
i get raba o
i get banana o
i get swagger o
and i go spray you dollar o
spray you dollar o
and i go spray you dollar o
spray you na na
na na
chorus
joromijo, joromijo
joromijo, joromijo
joromijo, joromijo
joromijo, mijo
joromijo, joromijo
joromijo, joromijo
joromijo, joromijo
joromijo, mijo
كلمات أغنية عشوائية
- ths cal - candy rain كلمات أغنية
- muchachos - gledaj da ti objasnim (gumice) كلمات أغنية
- author - tips for selecting the best dj controllers كلمات أغنية
- lilgloonitty - street talk كلمات أغنية
- lecker jo, feeko mustdie, ical mosh - yasuke كلمات أغنية
- sofia talvik - something good كلمات أغنية
- rohann - webster b كلمات أغنية
- silva - uma brasileira كلمات أغنية
- sunderworld - drama/queen. كلمات أغنية
- charles ans - el tiempo cura كلمات أغنية