
ijaya - aanu كلمات أغنية
as i dey sleep i dey wake oh
me know say no be my work oh
me just want thank you for blessing
i just dey grind with no stressing
i just want to do some dupe ni
mo mo pe won fe mi
ota o ri mi
tori awon ko lo da mi
wait oh
money come through my way oh
the blessings come through my day oh
that’s why me i want say oh
me i want say oh
aanu morigba lowo olorun
aanu morigba ye ye ye
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
for the money and life
for the blessings the juice and ice
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
e ma se eh ye ye eh ye ye
won ni ko se dupe o ko
so mo pe o go
so many things dey for this world
walahi o por
so many men wey dem don fall
oh my god
but oluwa lo gbe wa ro
se bi won ni kan wa sa mi lo jo si
o wan se faari
boya lo mo pe eni loluwa
lo lohun gbogbo
wait oh
money come through my way oh
the blessings come through my day oh
that’s why me i want say oh
me i want say oh
aanu morigba lowo olorun
aanu morigbe ye ye ye ye
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
for the money and life
for the blessings the juice and ice
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
e ma se eh ye ye eh ye ye
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
for the money and life
for the blessings the juice and ice
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
e ma se eh ye ye eh ye ye
oh oh oh
realest ijaya
كلمات أغنية عشوائية
- hubert sumlin - letter to my girlfriend كلمات أغنية
- gifted and young - 100 hunnit (christian diss) كلمات أغنية
- garry mapanzure - moyo muti كلمات أغنية
- gultekin garadaghly - irreplaceable كلمات أغنية
- pieces of a dream - pieces كلمات أغنية
- edith márquez - procuro olvidarte كلمات أغنية
- fink - biscuits - live from amager bio, copenhagen ð oct 14 2011 كلمات أغنية
- bomfunk mc's - super electric - radio edit كلمات أغنية
- u.g.l.y. element - hit list - $liim ace & kamakaziii kei كلمات أغنية
- lilstax - osok كلمات أغنية