![kalimah.top](https://kalimah.top/extra/logo.png)
idowu eyin - jesus oga nla lyrics
Loading...
water you turned into wine o
you opened the ears of the deaf o
even the lame waka like soldier o
by the power of your wonders
woman with issue of blood nko
sebi by your power blood dry
even the harlot wry dem wan kill
you forgive am she kan find your mercy
jesus jesus jesus oga nla
oga wonder working miracle mover o
omalicha alpha omega arugbo ojo
arugbo ojo oba to ngbe bi giga o
onyedikagi chukwu olorun ayo mi o
only you alone i will serve o
i kan dey find a man like you o
i waka tire baba i no come find o
oga jesus no one like you o
ezendi eze chukwu onyekeluwa o
i will serve o
كلمات أغنية عشوائية
- melody chebrellan - upside down lyrics
- ian brown - soul satisfaction lyrics
- earth caller - hold on lyrics
- lucas stonehouse - 7 lyrics
- left behind - paranoid lyrics
- zotiyac - 816 lyrics
- wicca phase springs eternal - can't be losing lyrics
- p.o.t - monkey on my back lyrics
- katzù oso - kiss u better lyrics
- dear seattle - momentarily lyrics