kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

iceblinxz - family call كلمات أغنية

Loading...

zubby michael speaks….

verse 1: king symba
no displease yourself to please another man
the load wey you carry for head nah your wahala man
chuba nkegi ki buru okolobia
maka nu nwa
madu aburu chi ebeya
garri mix sand no be bread and b_tter man
i no even mind to become an okada man

iceblinxz:
even if i do 99 good e go still remain one
so i keep it with myself i no bother any one

chorus: king symba

brother
leave me
my mama dey call
my papa dey call
money nor dey

brenda
leave me
my mama dеy call
and i come dey dull
money nor dеy
wey!
hustle! hustle!! hustle!!!

verse 2: iceblinxz
wey! wavy!!

sometimes life too hard
i dey wonder how and why so hard
hunger sometimes sef go make you so sad

in the street my brother see no lose guard
stand your guard, and still find the bag
hustle hard, i say work all night
hustle for day, and still work for night
i dey repeat myself
my brother see no loosegurad
find the bag (hey)
shine your eye (ok)
work your work (bro)
talk your talk (yeah)
dey ur dey
nor forget say
who dey package you
fit still savage you

chorus: king symba

brother
leave me
my mama dey call
my papa dey call
money nor dey

brenda
leave me
my mama dey call
and i come dey dull
money nor dey

brenda
leave me
my mama dey call
and i come dey dull
money nor dey

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغنية الشائعة حالياً

Loading...