ice prince - person wey sabi كلمات الأغنية
ai ai ai
sometimes i fly, sometimes i fall
sometimes i travel round the world
sometimes i dull
raf nwane o, raf nwane o
i be person wey sabi, person wey sabi
i be person wey sabi, person wey sabi
o na na na na, o na na na na
o na na na na, yeeehh
o na na na na, o na na na na
o na na na na, yeeehh
shey na we dey for top n0body context
see how they bad e nor dey become best
before pikin cry shey mama go born first
me i started with a kiosk i turn am to complex
true life story i come from j town
that’s why n-gga i nor dey stay down
as dem dey book the show see dem dey book the street
but them my n-ggas go turn am to play ground
i say o fire fire, see as my chics them maya maya
you wan carry my money waya waya, o daya daya
got me feeling like [?]
o fire fire, see as my chics them maya maya
you wan carry my money waya waya, o daya daya
got me feeling like [?]
sometimes i fly, sometimes i fall
sometimes i travel round the world
sometimes i dull
raf nwane o, raf nwane o
i be person wey sabi, person wey sabi
i be person wey sabi, person wey sabi
o na na na na, o na na na na
o na na na na, yeeehh
o na na na na, o na na na na
o na na na na, yeeehh
see from the very start the lady feeling the boy
then i became a star she still feeling the toy
then i became a canibal animal make this rapping
be selling but so the critics i only give em joy
you already know, a n-gga that i be
when i remember back [?]
and now it goes what and i’m never in a porshe
but i’m never like the greatest call me mohamed
ali
sometimes i fly, sometimes i fall
sometimes i travel round the world
sometimes i dull
raf nwane o, raf nwane o
i be person wey sabi, person wey sabi
i be person wey sabi, person wey sabi
o na na na na, o na na na na
o na na na na, yeeehh
o na na na na, o na na na na
o na na na na, yeeehh
ha ha this one says chewing gum, sweet
na ala puto muwayin, na abedi zamani
inugo inugo inugo asim
chewing gum, sweet
na ala puto muwayin, na abedi zamani
inugo inugo inugo asim
o na na na na, o na na na na
o na na na na, yeeehh
o na na na na, o na na na na
o na na na na, yeeehh
sometimes i fly, sometimes i fall
sometimes i travel round the world
sometimes i dull
raf nwane o, raf nwane o
motherf-cker wey sabi, thank god
كلمات أغنية عشوائية
- nina simone - the long and winding road كلمات الأغنية
- yxng k.a - easy كلمات الأغنية
- run51 - tempo كلمات الأغنية
- the groovy two - cash up كلمات الأغنية
- official - sour - bi boi كلمات الأغنية
- guvarari - 0152 كلمات الأغنية
- crystal gayle - walking after midnight كلمات الأغنية
- guap sensei - i hope you suffer كلمات الأغنية
- 福禄寿 (floruitshow) - 超度我 (chao du wo) كلمات الأغنية
- lvcas dope - test كلمات الأغنية