
iamsmallmarley - living كلمات أغنية
small marley
ahhh ahhh
what a life am living
no one to ask for my feelings
no money no family enemies dey
i just dey reason
247 on thinking
many people have hope me
oh lord of mercy
make some blessings dey fall on me
coz living is a limit
living is a limit
living is a limit
living is a limit
living is a limit
there are so many reason
why me and poverty fight o
i don’t wanna be in trenches
make baba god help me
my people dey when dem dey bubble
mama dey hustle
papa dey hustle
because is son want to succeed o
what a life am living
good work no be bulling
the first time wey people mascot me
de method of organisms is not function
wit my living
to drink water is a cooliness
sapa of foodness
miracle of greatest
moodiest of liveth
living is a limit
living is a limit
living is a limit
living is a limit
what a life am living
notice of wrinkling
no money for jisting
early de morning there is a meeting
stop calling me
without a reason
person no fit sing
sango sango
who go follow me
ye
dey call me small marley de grace of day
كلمات أغنية عشوائية
- wolf and love - jump كلمات أغنية
- melison - dual extase كلمات أغنية
- revolução21 rap - uma reflexão para todo dia كلمات أغنية
- remember of today - karena kau aku disini كلمات أغنية
- eté & los problems - las montañas كلمات أغنية
- erkan oğur - eksiklik kendi özümde كلمات أغنية
- fike & jambazi - отпусти меня (let me go) كلمات أغنية
- mc greebe - the greebe pt. 2 كلمات أغنية
- aj tracey - 4 real كلمات أغنية
- הילה רוח - ישו - jesus - hila ruach كلمات أغنية