
hotkid - oga mi sir كلمات أغنية
you wey dey make money and you no dey show your people love
(see my brother you be broke ass n_gga)
you wey dey make money and you no dey show your woman love
you be player, eyan bundesliga
bo hun e
kora benz
kora porsche
kora vela
to ba lowo lo wo
make you do boys better
bo hun e
to lo club
gbe omo meji
cindarella
to ba lowo lo wo
make you do boys better
oga mi sir ….. x16
no be everytime you give (normally)
but if e dey make you try givе
because love you nеighbour as yourself
but not more than yourself
so no do pass yourself sugbo!
but wey get wey no carry your guys along
(moni gbagbo pe oshi maa set fun awon na)
and you wey shenk your n_ggas ofin won gaso
(moni gbagbo pe oshi maa set ni gba kan)
bo hun e
kora benz
kora porsche
kora vela
to ba lowo lo wo
make you do boys better
bo hun e
to lo club
gbe omo meji
cindarella
to ba lowo lo wo
make you do boys better
oga mi sir ….. x16
shey jeje make you no get issue.. x4
كلمات أغنية عشوائية
- swaizy - papa popped off كلمات أغنية
- asspera - hijo de puta كلمات أغنية
- kira lise - her كلمات أغنية
- har mar superstar - i can't take it كلمات أغنية
- shannon wright - mire كلمات أغنية
- möwe (dk) - hello كلمات أغنية
- kuncho mindset - call mahone كلمات أغنية
- moonlight - for better days كلمات أغنية
- connie smith - you ain't woman enough (to take my man) كلمات أغنية
- day6 - finale كلمات أغنية