
hosh - perspective كلمات أغنية
mmm
mhm
music gimme energy i fight for life
anything i do, me i want to faaji
everything i do, everything surprise fi you, perspective
my perspective
i have come to learn my lessons
from different kind of persons
listen to the essence i say this
as i dey go
for me to grow, i need to know
how it goes with people on the show called life
for life you gast to strive
to beat dat ting called strife
my mental is a hive of why’s
so i’m never_ever, ever gonna stop
i’m heading to the top
i dey pledge so help me god
my eye dey shine, i dey see
i hold on to my perspective
and i’d be true to me
na me get my perspective
my eye dey shine, i dey see
i hold on to my perspective
and i’d be true to me
na me get my perspective
egwu omma
odogwu me ma
i dey confuse dem with who i are
i am who i am
ou la la
i dey learn to know no cram
going like i don’t give a d_mn
i flood you bars wey dey break brain dam
now they wan dey famz
yama yama yarns i don pass am
my eye dey shine, i dey see
i hold on to my perspective
and i’d be true to me
na me get my perspective
my eye dey shine, i dey see
i hold on to my perspective
and i’d be true to me
na me get my perspective
كلمات أغنية عشوائية
- voicenotes - mary jane كلمات أغنية
- kulture - craving for more كلمات أغنية
- onyx - greatest day كلمات أغنية
- pitboss 2000 - mullet in progress كلمات أغنية
- chicken noodle soup - i love chicken noodle soup كلمات أغنية
- rionegro & solimões - arruma essa casa كلمات أغنية
- dirtyprotest - hellstorm كلمات أغنية
- steven moses - love me كلمات أغنية
- tigercub - faking laughter كلمات أغنية
- lo noom - romeo كلمات أغنية