kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

horpizy limz - idan lyrics

Loading...

predominant planet!

(i be idan
idan gan_gan)

moni otilor bayen owa pa oh_oh

horpizy limz wo!

steady hustle awon temi them no deh fho
lati base1 ti_ti deh base4
malo sun le toba gbo gbètan
talo fema fi omo li_lé wey idan (idan)
ah no loud am, otilor beyen owapa
say n0body near na me badder (ok)
tawa lo fe ma figa gbaga o
ye!
we no de retreat we no surrender o
na jehovah no be my power o
as i do am he just dey enter o
left to the right to the center
if no be monеy i go call you later
ma jaye mi lo si oriental o
mе self i must get the raba
illegal or not illegal o
na you wey dey chase the big bag but i follow the bullion van
and i deh try i deh ti_ra_ka
all of ma n_ggas dey para
when i get the money kini motun wa ka?
and no go dey do pass yourself brother follow who know the road
24 bottles on a row, kin le ma gbe body on the low
i’m talking reality no be joke
is either i win or i win i say no excuses for failure
even them no see ajeh them deh feel me from ibadan city to lagos!
e dey totori me for my brain_box
person wey no get helper no dey form porch
i no get pride but i pompous
kafun won ni gbedu nonstop
i no deh hear persom matter alaye shut up o

ah no loud am, otilor bayen owapa
say n0body near na me badder
tawa lofe ma figa gba_ga o
ye!
ah no loud am, otilor bayen owapa
say n0body near na me badder
tawa lofe ma figa gba_ga o
ye!
we no de retreat we no surrender
na jehovah no be my power o
as i do am he just deh enter
left to the right to the center
if no be money i go call you later o
ma jaye mi lo si oriental
me self i must get the raba
illegal or not illegal o
e no easy, e no easy, e no easy to deh make money
but i no panic cause e sure for me
momo poju ma pada ti elegon mi
down on my knees mama pray me
mami gba adura ona la fun omo_mi
many people been dey wait for me
amo koma lo shey werey de odo mi (ah)

ah no loud am, otilor beyen owapa
say n0body near na me badder
tawa lofe ma figa gba_ga o
ye!
ah no loud am, otilor beyen owapa
say n0body near na me badder
tawa lofe ma figa gba_ga o
ye!
cos we no dey retreat we no surrender
na jehova no be my power o
as i do am e just dey enter
left to the right to the center
if no be money i go call you later
ma jaye mi lo si oriental o
me self i must get the raba
illegal or not illegal o

(blaqmix)
(bullion van!
all of my niqqas dey para
tun wa_ka)

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...