
homeboirhymes - idk (cover) org. wizkid ft. zlantan كلمات أغنية
[chorus: wizkid]
wan manta and feel alright
ahn_ahn_ahn_ahn_ahn_ahn bae
holla at my gs tonight
sometimes, na so e be sometimes
[covered verse: homeboirhymes]
sometimes i just really wanna stay high
every morning me i try to dey pray hard
me wake up me i pray to jah, bless my soul
let this music thing wey he give me stay track
err
mi onigbanye
all these girls no wan come, no wan reach my end
who wan come see me then when my own baje?
ehn, fola
oya, oya, oya
shey kia kia?
shey je je?
when i put it on a low girl you say “yeah yeah”
no do me smеh smeh
she be 10/10
wanna livе my life and keep it hundred
me i wanna know why you put on repeat
homeboirhymes moti gbe gbe ti gbe
if na song i dey fefe nefe, hehe
baby i dey fefe nefe
[chorus: wizkid]
ahn_ahn_ahn
and i know dem how feel tonight
i know man i wan dey tonight
wan manya and feel alight
ahn_ahn_ahn
كلمات أغنية عشوائية
- vithor - j'aime ls bananes كلمات أغنية
- 3.2.1 kamikaze - แค่ที่รัก my boo كلمات أغنية
- boxes - throw your stones - radio version كلمات أغنية
- bleed from within - fracture كلمات أغنية
- frank takuma - vómito كلمات أغنية
- varsity - sicko world كلمات أغنية
- udo jürgens - einmal sind wir alle gleich كلمات أغنية
- kasi buckets - 3am thoughts كلمات أغنية
- k.moriz - подросток (teenager) كلمات أغنية
- jaco sanchez - se crearon para ti كلمات أغنية